loading-texture
Voices Wey You No Dey Hear
Dis stori contain violence and rape wey happun
If you wan get am well make you on di sound
0

Boko Haram come attack my community so we come relocate. Me and my family come move into IDP camp. Small time afta we don settle down, my ex-husband come tell my papa say e wan marry me. My papa come give am his blessing, I come move in with am; I dey 14 at dat time.

https://www.unfpa.org/pcm/unheardvoices/zainab
Click am make you listen

Boko Haram come attack my community so we come relocate. Me and my family come move into IDP camp. Small time afta we don settle down, my ex-husband come tell my papa say e wan marry me. My papa come give am his blessing, I come move in with am; I dey 14 at dat time.

When I dey live with my parents, I no get efrytin wey I want, but I dey free.

I dey regret why I marry early. When I dey see young girls wey neva marry, I dey feel bad but I dey happy for dem say dem no get responsibilities. I dey look at my children, I know say I gain sometin, dey make me happy.

story-letter
*Name wey dem change for protection

Women and girls wey dey di camp of pipo wey dem force to run away (IDP) bi di target for violence against women. 

MAKE YOU SPEAK OUT. MAKE DEM STOP DI VIOLENCE
PESIN WEY TAKE FOTO: Etinosa Yvonne