loading-texture
Voices Wey You No Dey Hear
Dis stori contain violence and rape wey happun
If you wan get am well make you on di sound
0
Abeg make you choose your language

"Unheard Voices from Nigeria." Over these #16days, they finally tell their stories, their voices no longer silenced: #ENDviolence

www.unfpa.org/unheardvoices
Click am make you listen
or make you scrow down scroll down
04 Sep. 2019 Teen Vogue
23 July 2020 The Guardian
19 Nov. 2018 NBC Montana
04 June 2020 BBC News
01 Oct. 2020 CBS News
09 June 2020 Thomson Reuters
06 April 2020 UN News

For Nigeria, e don almost reach 30 percent of women wey don experience violence against women

Di Boko Haram attack wey happun for Northeast over di past 10 years don make women and girls di target for violence against women, di consequence of di damage from di fight wey dey go on. Di hoodlums wey carry gun dey rape women and girls wey dem kidnap and force dem to marry during di time wey dem capture dem. If dem manage to escape, dem dey get shock attack when dia communities banish dem. Dem dey force dose pipo wey manage escape dose tins to marry as a pikin or make dem dey suffer beating for dia husband hand.

6 in 10

women for North-eastern Nigeria don experience some kind violence against women

Yobe
Borno
Adamawa
6 in 10

women in northeastern Nigeria have experienced some form of gender-based violence (GBV)

53%

of internally displaced persons (IDPs) in these three states are women and girls

7.9 million pipo

wey pass half of di population for dis region - need help of material assistance for 2020

If dem manage to escape, dem dey get emotional shock when dia communities say make dem waka komot. All di women wey dis serious problem affect, even if dey no be pipo wey survive kidnapping, dem dey face high risk of violence wey dey target women, like child marriage and beatings for dia husband hand.