loading-texture
Voices Wey You No Dey Hear
Dis stori contain violence and rape wey happun
If you wan get am well make you on di sound
0

I dey 15 wen I comot to live with my Uncle. When I reach 16, my uncle tell me say make I marry one of his student. I come refuse but he no gree, and I come marry. 

https://www.unfpa.org/pcm/unheardvoices/farida
Click am make you listen

I dey 15 wen I comot to live with my Uncle. When I reach 16, my uncle tell me say make I marry one of his student. I come refuse but he no gree, and I come marry. 

I no fit kontinue my education, becos my husband no go gree me.

We come comot afta Boko Haram pipo wey dey fight gofament attack our community. Since we start to dey live like IDPs, my husband dey collect any help wey I get and disappears for weeks. I don marry for years with sadness. If dey no force me to marry, I believe say I for dey happy.

story-letter
*Name wey dem change for protection

To dey deny girls di freedom to choose who and wen dey wan marry na dangerous form of violence wey dey target women.

MAKE YOU SPEAK OUT. MAKE DEM STOP DI VIOLENCE
PESIN WEY TAKE FOTO: Etinosa Yvonne