loading-texture
Voices Wey You No Dey Hear
Dis stori contain violence and rape wey happun
If you wan get am well make you on di sound
0

I dey 14 when di pipo wey dey fight gofament wey bi Boko Haram kidnap me. Dey put us inside truck come carry us go fishing community. Efry night different men dey rape me and some of di pipo wey dem follow hold captive.

https://www.unfpa.org/pcm/unheardvoices/zubaydah
Click am make you listen

I dey 14 when di pipo wey dey fight gofament wey bi Boko Haram kidnap me. Dey put us inside truck come carry us go fishing community. Efry night different men dey rape me and some of di pipo wey dem follow hold captive.

Nothin fit prepare me for di hardship wey dey ahead.

Few months afta I don return, my papa die, den my only sista come marry come relocate. I come comot and relocate to IDP camp. Di new environment dey help me make I no dey tink too much, because nobody sabi my stori.

story-letter
*Name wey dem change for protection

Kidnapping and raping of women and girls bi di most wicked crime. Make dem no dey banish those wey escape when dem return home.

MAKE YOU SPEAK OUT. MAKE DEM STOP DI VIOLENCE
PESIN WEY TAKE FOTO: Etinosa Yvonne