loading-texture
Voices Wey You No Dey Hear
Dis stori contain violence and rape wey happun
If you wan get am well make you on di sound
0

Dey find husband for me when I dey 12 years. When I reach 14, I come get belle. Few months afta I don get belle, dem tell me say I get sickness wey dem dey call preeclampsia. Afta I don born, dem come admit me for hospital because I get eclampsia. I no fit see I no fit talk. Afta 25 day I come dey see; 3 months pass I come dey talk again.

https://www.unfpa.org/pcm/unheardvoices/halima
Click am make you listen

Dey find husband for me when I dey 12 years. When I reach 14, I come get belle. Few months afta I don get belle, dem tell me say I get sickness wey dem dey call preeclampsia. Afta I don born, dem come admit me for hospital because I get eclampsia. I no fit see I no fit talk. Afta 25 day I come dey see; 3 months pass I come dey talk again.

I come know say he wan rape me so I come beg am, but e no answer me.

Afta months don pass, we come comot come dey stay for IDP camp. In di end I come born baby boy, but e die afta five months. I dey cry well well before; I dey also feel bad as pipo dey mock me when I get belle. I dey try to move on, I don leave efrytin for God hand.

story-letter
*Name wey dem change for protection

Women wey dey all over di world suppose get support and compassion - not to dey blame or shame dem for di atrocity wey dem dey endure.

MAKE YOU SPEAK OUT. MAKE DEM STOP DI VIOLENCE
PESIN WEY TAKE FOTO: Etinosa Yvonne