loading-texture
Voices Wey You No Dey Hear
Dis stori contain violence and rape wey happun
If you wan get am well make you on di sound
0

Just before we begin dey run, dey kill my husband come kidnap me and my children. Dem force us to waka, e take us five days to get to di bush.

https://www.unfpa.org/pcm/unheardvoices/Bakuwa
Click am make you listen

Just before we begin dey run, dey kill my husband come kidnap me and my children. Dem force us to waka, e take us five days to get to di bush.

We waka for 11 days before soldiers come save us.

Three years afta I don stay in di bush, I manage to escape with my kids. Since I don get my freedom, I try to dey avoid anywhere wey noise dey as e dey make me fear.

story-letter
*Name wey dem change for protection

Efery woman and girl wey survive trauma wey dem no fit talk suppose get access to mental health support. Without am, dem go suffer in silence.

MAKE YOU SPEAK OUT. MAKE DEM STOP DI VIOLENCE
PESIN WEY TAKE FOTO: Etinosa Yvonne