loading-texture
Voices Wey You No Dey Hear
Dis stori contain violence and rape wey happun
If you wan get am well make you on di sound
0

Dis stori dey similar to many women all over di world wey no fit escape violent marriage.MAKE YOU SPEAK OUT. MAKE DEM STOP DI VIOLENCE: unfpa.org/unheardvoices/hadiza via @UNFPA #ENDviolence #16Days

https://www.unfpa.org/pcm/unheardvoices/hadiza
Click am make you listen

My husband dey make enuf moni to make me and my children dey live fine. I dey sell soft drinks and use di moni to dey support my family. Life dey good untill di Boko Haram pipo wey dey fight gofament come attack our community, we come run.

I use to dey enjoy to be a married woman but not again.

He come stop to dey provide for our family, instead him go steal di food wey I collect from NGOs and sell dem to buy drinks. If I try to ask him question, he go beat me. I don lose my sef respect. When I dey with other women, I go dey look mysef and I no dey feel like a woman.

story-letter
*Name wey dem change for protection

Dis stori dey similar to many women all over di world wey no fit escape violent marriage.

MAKE YOU SPEAK OUT. MAKE DEM STOP DI VIOLENCE
PESIN WEY TAKE FOTO: Etinosa Yvonne