loading-texture
Voices Wey You No Dey Hear
Dis stori contain violence and rape wey happun
If you wan get am well make you on di sound
0

Nobody suppose suffer dis kind violence. Till now e still dey happun to women efryday efrywhere.MAKE YOU SPEAK OUT. MAKE DEM STOP DI VIOLENCE: unfpa.org/unheardvoices/yasmin via @UNFPA #ENDviolence #16Days

https://www.unfpa.org/pcm/unheardvoices/yasmin
Click am make you listen

I go visit my elder sister. I enta di house come dey wait for am to come back. One strange man come force imsef  enta di house and threaten say e go kill me if I talk. He come rape me and run away when e finish.

Anytime wey I dey breasfeed, I dey remember efrytin wey happun.

Since I born pikin, I no dey mingle with pipo again. I no dey like to stay alone because e dey remind me of wetin happun. I dey hope and pray say dem go catch di man wey rape me oneday.

story-letter
*Name wey dem change for protection

Nobody suppose suffer dis kind violence. Till now e still dey happun to women efryday efrywhere

MAKE YOU SPEAK OUT. MAKE DEM STOP DI VIOLENCE
PESIN WEY TAKE FOTO: Etinosa Yvonne