loading-texture
Voices Wey You No Dey Hear
Dis stori contain violence and rape wey happun
If you wan get am well make you on di sound
0

I meet my husband for my final year in secondary school. I stop school so I go fit marry. Di first two years bi di best years; my husband dey work as a labourer and e dey make enuf  moni to take care of our family. By di third year, my husband character begin dey change. E no dey take care of me or our kids.

https://www.unfpa.org/pcm/unheardvoices/habiba
Click am make you listen

I meet my husband for my final year in secondary school. I stop school so I go fit marry. Di first two years bi di best years; my husband dey work as a labourer and e dey make enuf  moni to take care of our family. By di third year, my husband character begin dey change. E no dey take care of me or our kids.

Maybe if I for kontinue with my education, I for don get better job.

My husband comot for house and e no gree talk to me. Dem tell me say e don relocate where e plan to start a new life. My children na di only reason wey I dey feel console no mata all di tin wey don happun.

story-letter
*Name wey dem change for protection

Girls wey dem force enta child marriage no dey get dia right for education, poverty cycle go dey continue.

MAKE YOU SPEAK OUT. MAKE DEM STOP DI VIOLENCE
PESIN WEY TAKE FOTO: Etinosa Yvonne