loading-texture
Voices Wey You No Dey Hear
Dis stori contain violence and rape wey happun
If you wan get am well make you on di sound
0

My elder sister find husband for me when I dey 11; my husband dey 23 dat time. Immediately we marry, he start to dey treat me bad.  

https://www.unfpa.org/pcm/unheardvoices/fauzia
Click am make you listen

My elder sister find husband for me when I dey 11; my husband dey 23 dat time. Immediately we marry, he start to dey treat me bad.  

If dey no force me marry, tins for dey better; I for dey happy.

My husband come fall sick, and di beating come stop. Di marriage don make me sad for 19 years. I dey pray make e dey fine so I go leave di children with am and start a new life.

story-letter
*Name wey dem change for protection

Dis dey among di millions of girls wey dem force to marry before dem reach 18. Child marriage na human right abuse wey must end now.

MAKE YOU SPEAK OUT. MAKE DEM STOP DI VIOLENCE
PESIN WEY TAKE FOTO: Etinosa Yvonne