loading-texture
Voices Wey You No Dey Hear
Dis stori contain violence and rape wey happun
If you wan get am well make you on di sound
0

One day my friend tell me say dem receive my chewing gum. Di place where I come from, when a lady wan marry, di family dey give chewing gum, kola-nut, sweet, salt and other tins to tell pipo wey dey di community. I come dey confused, I come cry come dey sick for two days.

https://www.unfpa.org/pcm/unheardvoices/fara
Click am make you listen

One day my friend tell me say dem receive my chewing gum. Di place where I come from, when a lady wan marry, di family dey give chewing gum, kola-nut, sweet, salt and other tins to tell pipo wey dey di community. I come dey confused, I come cry come dey sick for two days.

Sometimes I go dey blame mysef for di marraige, maybe I for don run away.

In 2019, my papa come end di marriage say I dey too stubborn, and e don tire. Afta I don divorce am, I don dey happy.

story-letter
*Name wey dem change for protection

She get luck comot for di child marriage, but plenty women all over di world no fit escape dis kind marriage wey happun by force

MAKE YOU SPEAK OUT. MAKE DEM STOP DI VIOLENCE
PESIN WEY TAKE FOTO: Etinosa Yvonne