loading-texture
Voices Wey You No Dey Hear
Dis stori contain violence and rape wey happun
If you wan get am well make you on di sound
0

My papa find husband for me when I dey 14. I dey for primary school dat time but dem tell me make I stop. Immediately we marry, beating come start. For two times, di beating dey too much I come faint.

https://www.unfpa.org/pcm/unheardvoices/Uwani
Click am make you listen

My papa find husband for me when I dey 14. I dey for primary school dat time but dem tell me make I stop. Immediately we marry, beating come start. For two times, di beating dey too much I come faint.

I plan make I get divorce, if e gree, I go move on, if e no gree, I go wait.

My husband no dey provide for di family. Many times I go send my children out to go beg so dat I fit get moni to buy food for dem. I neva enjoyed my marriage, I no dey see mysef as a woman wey don marry.

story-letter
*Name wey dem change for protection

Plenty women dey face a life of abuse wey dem no get choice as e bi dia fate.

MAKE YOU SPEAK OUT. MAKE DEM STOP DI VIOLENCE
PESIN WEY TAKE FOTO: Etinosa Yvonne