loading-texture
Voices Wey You No Dey Hear
Dis stori contain violence and rape wey happun
If you wan get am well make you on di sound
0

Di pipo wey dey fight gofament wey bi Boko Haram kidnap me. I dey 14 at dat time. Three days afta I don reach di bush, I try to run but dey catch me. Dey punish me. Dem put me for hut wey other girls wey try to escape dey.

https://www.unfpa.org/pcm/unheardvoices/Aishatu
Click am make you listen

Di pipo wey dey fight gofament wey bi Boko Haram kidnap me. I dey 14 at dat time. Three days afta I don reach di bush, I try to run but dey catch me. Dey punish me. Dem put me for hut wey other girls wey try to escape dey.

Food wey we dey chop efryday na 20 stroke of cane in di morning and 10 stroke in di evening.

When my son don reach seven months old, I manage to escape. I come go back to my sista, dem also kidnap her and she manage to escape. At di end we come unite with my mama. I dey in shock well well. When I close my eyes, I go dey remember wetin happun to me. I dey alright now, I dey very happy, I get friends, I dey eat now and I dey wait for di time wey I go go out."

story-letter
*Name wey dem change for protection

Even for pipo wey escape from dia abusers, e dey leave emotional trauma for many women.

MAKE YOU SPEAK OUT. MAKE DEM STOP DI VIOLENCE
PESIN WEY TAKE FOTO: Etinosa Yvonne