loading-texture
Voices Wey You No Dey Hear
Dis stori contain violence and rape wey happun
If you wan get am well make you on di sound
0

Di Boko Haram pipo wey dey fight gofament attack our community, kill my papa. My family run from our hometown to di IDP camp, I dey 13 at dat time.

https://www.unfpa.org/pcm/16-stories/maimuna
Click am make you listen

Di Boko Haram pipo wey dey fight gofament attack our community, kill my papa. My family run from our hometown to di IDP camp, I dey 13 at dat time.

Pipo talk say na my fault say e rape me.

Dey carry di officer go anoda place, my mama no gree follow di case. Pipo dey laugh me, dey say I still dey go back. E dey make me angry, e dey make me sad.

story-letter
*Name wey dem change for protection

E no dey good say justice no dey for women wey dem abuse. Dey suppose hold rapist responsible for di crime wey dem comit.

MAKE YOU SPEAK OUT. MAKE DEM STOP DI VIOLENCE
PESIN WEY TAKE FOTO: Etinosa Yvonne